Naija FM logo

Naija FM

Na we b d Original Pidgin station 4 Nigeria

Informações

Naija Fm102.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday. The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey need avenue for their new music. We go play all new and old music from our local Nigerian scene, with addition of our popular African songs.

País
Nigeria
Cidade
Lagos, Nigeria
Frequência
102.7 FM
Género
World Music
Idioma
English
Telefone: 01-4631270-2
Morada:
26 Keffi Street, Off Awolowo Road, Ikoyi, Lagos, Nigeria